00:00:01
Think about life wey suffer suffer no dey,00:00:06
00:00:06
peace dey everywhere, 00:00:08
00:00:08
food plenty for everybody, 00:00:12
00:00:13
and nobody dey sick.00:00:16
00:00:20
Wetin fit bring this kind better tomorrow?00:00:23
00:00:24
Na wetin Jesus do for us.00:00:26
00:00:30
E get reason why e come this world.00:00:33
00:00:35
E die for everybody wey e love.00:00:38
00:00:40
That night before e die, Jesus talk sey make we
dey remember am as e die for us.00:00:46
00:00:48
E talk sey: ‘Make una dey do like this
to remember me.’00:00:53
00:00:55
For the day wey match the time wey Jesus die,00:00:58
00:00:58
people for everywhere for this world go gather
to remember am.00:01:02
00:01:02
Jehovah Witness dey invite you and your family
make una come join us remember Jesus as
e die for us.00:01:09
00:01:09
For the meeting, you go know why e good sey
Jesus die for us and how e take concern you.00:01:16
00:01:19
If you want find where dem go do am wey near you,00:01:21
00:01:21
abeg collect invitation from any Jehovah Witness
hand 00:01:26
00:01:26
or make you fill the “congregation meeting search”
wey dey jw.org for English.00:01:42
Remember Jesus As E Die for Us
-
Remember Jesus As E Die for Us
Think about life wey suffer suffer no dey,
peace dey everywhere,
food plenty for everybody,
and nobody dey sick.
Wetin fit bring this kind better tomorrow?
Na wetin Jesus do for us.
E get reason why e come this world.
E die for everybody wey e love.
That night before e die, Jesus talk sey make we
dey remember am as e die for us.
E talk sey: ‘Make una dey do like this
to remember me.’
For the day wey match the time wey Jesus die,
people for everywhere for this world go gather
to remember am.
Jehovah Witness dey invite you and your family
make una come join us remember Jesus as
e die for us.
For the meeting, you go know why e good sey
Jesus die for us and how e take concern you.
If you want find where dem go do am wey near you,
abeg collect invitation from any Jehovah Witness
hand
or make you fill the “congregation meeting search”
wey dey jw.org for English.
-